My brothers & sisters,Spotted this on Naijarules.com :)
Make una follow me see the thing wey I thief for internet!!
The Lord's Prayer
=============
1. The Lord na mai shepherd, I dey kampke
2. He make mi sidon for where betta dey
flow and come put me next to stream make
mai bodi Thermacool.
3. He panel beat mai soul come spray am
white, come dey lead me dey go through
express road of righteousness for sake
of Hin name.
4. Walahi!, if I waka pass where arm
robber, 419 and juju people borku,
come even join okada reach valley of
the shadow of death sef, mai bodi dey
inside cloth. Your rod and staff nko?
Na so dem dey back like bone dey
comfort me.
5. You don prepare Banga and starch make
I chop. All mai enemies dey look
anyaya.
You rub me for head wit Vaseline
Intensive Lotion.
Mai cup na Ogunpa river wey come
overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy go gum
mai back till I quench. And man go
tanda for God house sotey sotey from
Lai lai to lai lai.
GOD ALMIGHTY, NA YOU BIKO.
AMIN!
Monday, 31 October 2011
The Lord's prayer - Nigerian pidgin style
Tuesday, 11 October 2011
Is She?
She's asked so many times but it seems you just don't care;
Not interested in trying; always lying;
rarely telling her sweet words to make her blush; her blush; blood rush, beyond lust; make it known she's your queen, that one thing;
That makes you stutter;
Whisper in the quiet night to the darkness how she's your light.
You don't see her pain; feel the rain constantly falling around her, leaving stains on her shirt.
She’ll be gone before long;
The day the sun's rays kiss her face and she knows she can do no more, grow no more, be no more with you.
Will you try then?
Or be the coward, walk away pretending, not amending, forcefully believing that you are better off but always knowing you made a mistake?
Take a moment, think about it;
Is she worth it? Will you earn it, cherish it;
Or simply step back and let her walk away?
Subscribe to:
Comments (Atom)